Jare

Word JARE
Character 4
Hyphenation N/A
Pronunciations N/A

Definitions and meanings of "Jare"

What do we mean by jare?

Here you will find one or more explanations in English for the word jare. Define jare, jare synonyms, jare pronunciation, jare translation, English dictionary definition of jare.

Synonyms and Antonyms for Jare

  • Synonyms for jare
  • Jare synonyms not found!!!
  • Antonyms for jare
  • Jare antonyms not found!

The word "jare" in example sentences

Thanks Standy. you are destined for greatness jare. ❋ Unknown (2009)

Don't mind me jare but i'm sure you know very well that i love you so much! ❋ Unknown (2009)

Goodluck o jare and DOUG for president 2023! miz-cynic ❋ Unknown (2009)

Well i like her style jare, you should only blog when you have something to say ❋ Unknown (2009)

November 11, 2008 7: 56 AM lol. great! you will tour the world jare! you know try Dubi next. ❋ Unknown (2008)

Dearie, U nor harsh at all, U try sef wit d sms, if na her house nko?? people sef!!! nor mind her jare sofar she wash everything wey she dey use GBAM!! norrin do u!! how Oga n dos ...... * winks* ❋ Unknown (2008)

June 11, 2008 10: 23 AM shior!! abegi, i ll be back to check for a proper update jare, anyhoos, goodluck one kain-one kain sha!, lol!!! ❋ Unknown (2008)

May 19, 2008 2: 16 PM lol@afro, u ke? hitter and runner, hehehehehehe dearie, fashi dat guy jare, he doesnt even deserved this post, haba!!! hope u r doing gr8t? ❋ Unknown (2008)

Leave the guy jare ... bad belle go kill naija people o! ❋ Unknown (2008)

* NDQ - nigeriadramaqueen njoy ya weekend jare ehen, i jus heard dat cat's pee glows in d dark, NA TRUE???? ❋ Unknown (2008)

Voorsitter - Dit was ontstellend om te verneem dat die euwel van plaasafsettings na al hierdie jare nog steeds met ons is. ❋ Unknown (2007)

Those wey dey fear, no fear jare...nothing dey happen! ❋ Princesa (2008)

Yeye alfa, what makes him think that you want to marry second-hand husband? lol@u missing husband cos of height, them never serious jare,lol! ❋ Princesa (2008)

I'm afraid of strangers...but I'm lloking forward to mixing up o jare. ❋ Princesa (2008)

LOL....you can blame the babes for rushing ya boobs jare... ❋ Princesa (2008)

There is nothing like being correct jare...the pride,the confidence...for a minute there I feared you opened your boot and it wsn't there... ❋ Princesa (2008)

I think I deserve offering for this one jare…cash only abeg.. ❋ Princesa (2008)

Leave all those things jare…no be wetin we come for! ❋ Princesa (2008)

*Dis marriage thing dey cause wahala for person o,no mind dem jare, wen ur OWN go come, no be person go tell dem, nothing do u! ❋ Princesa (2008)

No mind mommy jare, the champagne don dey shack am small small,lol! ❋ Princesa (2008)

Cross Reference for Jare

  • Jare cross reference not found!

What does jare mean?

Best Free Book Reviews
Best IOS App Reviews